i dey send babe my last bar steady sha, its rooted in the mentality of “im a ngga ill figure it out,but make my babe chow first” a lot of people would call me dumb for it(and thats probably true) but i do not regret it, ill probably do it again if i meet another girl i love, if na my sister or my mama need my last bar to chow too, i go give them, so for me e no really go far, its just love😂
but na the “who do you think you are” or “what have you done for me” after fights or breakups dey always pain me, like i know how many times i don prioritize your wellbeing over mine but “you are nothing” because of small argument?? okay nau😂🙏🏽
some of una don get this "provider kink" since before una even fit start dey provide for unaselves sef😂
send babe una last bar make she chow takeout, then come back hostel come load garri😂